search

nothing spoil - CKay/Bella Shmurda.lrc

LRC Lyrics download
[00:00.000] 作曲 : Chukwuka Ekweani/AKINBIYI ABIOLA AHMED
[00:19.060]Ṣayo take my pain
[00:23.960]Cana take my shame away
[00:28.880]This life wey we dey
[00:31.920]Plenty yawa plenty yawa
[00:34.240]But I get
[00:36.010]Coconut for my head
[00:37.840]For my head
[00:38.710]Nobody live forever
[00:40.950]Nobody go live forever
[00:44.230]Nothing spoil
[00:45.700]Ma jaiye ori mi ori mi
[00:48.520]I'm feeling good tonight
[00:50.900]I thank God for life
[00:54.080]Nothing spoil
[00:55.500]Ma jaiye ori mi ori mi
[00:58.870]Suffer suffer for world
[01:00.440]Amen
[01:01.590]Enjoy for heaven
[01:02.780]Amen
[01:04.120]You suffer to make this money but you can't take it with you
[01:08.200]So I spend that ****
[01:10.170]Designer I wear that ****
[01:12.490]But I'm not looking for wetin e no loss
[01:17.340]E no loss oh bebe
[01:20.070]Everybody dies but not everybody lives oh bebe
[01:24.490]If I could do it all again I'd do it laka dis
[01:28.350]Zero love inside the jungle
[01:32.070]Na why problem no go finish
[01:34.470]Wahala no go ever finish
[01:37.550]Ṣayo take my pain
[01:42.330]Cana take my shame away
[01:47.300]This life wey we dey
[01:50.300]Plenty yawa plenty yawa
[01:52.540]But I get
[01:54.400]Coconut for my head
[01:56.400]For my head
[01:57.140]Nobody live forever
[01:59.420]Nobody go live forever
[02:02.510]Nothing spoil
[02:04.030]Ma jaiye ori mi ori mi
[02:06.860]I'm feeling good tonight
[02:09.260]I thank God for life
[02:12.370]Nothing spoil
[02:13.850]Ma jaiye ori mi ori mi
[02:18.290]This life do me like no other
[02:20.820]This life do me like gbana
[02:23.170]Many people don come many don go
[02:25.560]Wetin I dey feel dey for my mind
[02:27.420]Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
[02:30.410]Ayaya
[02:31.150]Make I ease my stress now
[02:32.600]Ayaya
[02:33.580]You know sey no time now
[02:35.180]Ayaya
[02:37.330]Omo tena tell me Bella "No go do Yahoo"
[02:40.380]Caricature tell me sey I too cacu
[02:42.600]Ayaya
[02:43.470]I'm losing my cool
[02:45.400]Ọmọ which one I go do?
[02:47.730]This life
[02:48.700]Many mistake I don make
[02:50.150]This life
[02:51.050]Na the risk I dey take
[02:52.590]One life
[02:53.490]For the time I go wait
[02:55.020]One chance
[02:55.980]Dem no fit to relate
[02:56.790]Ṣayo take my pain
[03:00.670]Cana take my shame away
[03:05.700]This life wey we dey
[03:08.680]Plenty yawa plenty yawa
[03:10.940]But I get
[03:12.750]Coconut for my head
[03:14.730]For my head
[03:15.420]Nobody live forever
[03:17.790]Nobody go live forever
[03:20.930]Nothing spoil
[03:22.420]Ma jaiye ori mi ori mi
[03:25.170]I'm feeling good tonight
[03:27.630]I thank God for life
[03:30.720]Nothing spoil
[03:32.190]Ma jaiye ori mi ori mi
text lyrics
作曲 : Chukwuka Ekweani/AKINBIYI ABIOLA AHMED
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi
Suffer suffer for world
Amen
Enjoy for heaven
Amen
You suffer to make this money but you can't take it with you
So I spend that ****
Designer I wear that ****
But I'm not looking for wetin e no loss
E no loss oh bebe
Everybody dies but not everybody lives oh bebe
If I could do it all again I'd do it laka dis
Zero love inside the jungle
Na why problem no go finish
Wahala no go ever finish
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi
This life do me like no other
This life do me like gbana
Many people don come many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
Ayaya
Make I ease my stress now
Ayaya
You know sey no time now
Ayaya
Omo tena tell me Bella "No go do Yahoo"
Caricature tell me sey I too cacu
Ayaya
I'm losing my cool
Ọmọ which one I go do?
This life
Many mistake I don make
This life
Na the risk I dey take
One life
For the time I go wait
One chance
Dem no fit to relate
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi ori mi